Tony Allen — Secret Agent
Album: Secret Agent
Avg rating:
Your rating:
Total ratings: 56
Released: 0
Length: 5:12
Plays (last 30 days): 1
Avg rating:
Your rating:
Total ratings: 56
Length: 5:12
Plays (last 30 days): 1
From the east, from the west
From the south to the north
Ah, na the same people
I say, "From the south, from the north
From the west to the east
Na the same people"
This people wey I wanna talk about
Them go dey pretend say dem be your friends
(Check you out)
You dey eat with them, you dey walk with them
You dey eat with them, you dey walk with them
You dey do everything together (check you out)
Before I know
I dey look my back, eh-eh
I see say them dey yanga for their hands
That guy, don't stab me oo
Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
Secret agent o (see your life)
Ahn, na hin I dey call this people (see your life)
(Check you out)
Secret agent o (see your life)
Na them be of them (see your life)
Secret agent o (see your life)
Na hin we dey call them (see your life)
Secret agent o (see your life)
Ehn, na hin we dey call them
Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
(Ẹnu wọn l'ọfà, ẹnu wọn loje)
Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
(Ẹnu wọn l'ọfà, ẹnu wọn loje)
Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
(Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ)
(Secret agent)
(Secret agent o)

Comments (2)add comment
...and then two tracks later (after Fela Kuti), we have Tony Allen's 'Secret Agent'
I once stood at the side of a stage his band was playing on and was totally mesmerised by the great man's playing. So much stuff just working around the beat, leaving you breathless not just from listening but also from dancing.

I would never have heard this without RadioParadise.
Thank you, RadioParadise. I dug it.